Jump to content

Volta Region

From Wikipedia
Mountains of Ho Voltage region Ghana

Volta Region (or Volta) bi one of Ghana ein sixteen administrative regions, with Ho as ein designate capital. Edey de west of Republic of Togo den to de east of Lake Volta. Dem divide am into 25 administrative districts, de region bi multi-ethnic den multilingual, wey edey include groups such as de Ewe, de Guan, den de Akan peoples. De Guan peoples dey include de Lolobi, Likpe, Akpafu, Buem, den Nkonya (wey now ebi part of Oti region) people.  Dis region dem carve am out of de Volta Region insyd December 2018 by de New Patriotic Party. De people for de Volta Region bi popular as dem known am as Ewes.  De people for de Volta Region bi popular as dem know am for demma rich cultural display den music some for which edey include Agbadza, Borborbor den Zigi. 

Background

[edit | edit source]
British Togoland shown in pale green

De Volta region dem form am by de state union for de former British Togoland wey ebi part of de German protectorate of Togoland. Dem administer am as part of de Gold Coast by de British den later dem rename am Trans-Volta Togoland.

Demographics

[edit | edit source]

De native den largest ethnic group for de Volta Region (Togoland / British Togoland) bi de Ewe people (68.5% of de population). Dem dey consist of several sub groups such as de Anlo Ewe, Tongu Ewe, Wedome Ewe, Ave Ewe den Avenor Ewe. Other ethnicities dey include de Guan people (forming 9.2% of the population), de Akan people (8.5%), den de Gurma people (6.5% of the population).

Administration

[edit | edit source]

De Volta region bi run by a Regional Coordinating Council (RCC), Municipal Assembly den a District Assembly. De RCC dey made up of de Volta Regional Minister who bi de political head den ein deputy as well as representatives for de Regional House of Chiefs, de Municipal Chief Executives den District Chief Executives for de Volta region, de Presiding Members of the 18 Municipal/Districts Assemblies den representatives for de various decentralized Ministries, Departments den Agencies insyd de Volta region. Each municipal den district dem dey run am by Municipal/District Assembly.

Regional Commissioners and Ministers

[edit | edit source]

The current Regional Minister, Archibald Letsa was appointed in February 2017.

Administrative divisions

[edit | edit source]

Before de regional demarcation insyd December 2018, de region gey MMDA's (wey edey make up of 0 Metropolitan, 5 Municipal den 20 District Assemblies) plus all de administrative changes for de December 2012. After de census, dem carve Oti Region out of it, wey reduce de size for de region den de number for de administrative municipals den districts to 18.

De political administration for de region bi through de local government system. Under dis administration system, dem divide de region into 18 MMDA's (made up of 0 Metropolitan, 6 Municipal den 12 Ordinary Assemblies). Each District, Municipal or Metropolitan Assembly, bi administer by a Chief Executive, wey edey rep de central government buh deriving authority from an Assembly wey ebi presiding member dem elect from among de members demmaselves wey head those institutions. De current list bi as follows:

Districts of the Volta Region
Districts of de Volta Region
# MMDA Name Capital MMDA Type Chief Executive Start Date
1 Adaklu Adaklu Waya Ordinary Kadey Phanel Donkoh 1 June 2017
2 Afadjato South Ve Golokwati Ordinary James Etornam Flolu 1 June 2017
3 Agotime-Ziope Kpetoe Ordinary John Kwaku Amanya 1 June 2017
4 Akatsi North Ave-Dakpa Ordinary Prince Sodoke Amuzu 1 June 2017
5 Akatsi South Akatsi Ordinary Leonelson Adzidogah 1 June 2017
6 Anloga Anloga Ordinary Seth Yormewu 15 May 2018
7 Central Tongu Adidome Ordinary Thomas Moore Zonyarah 1 June 2017
8 Ho Ho Municipal Prosper Kofi Pi-Bansah 1 June 2017
9 Ho West Dzolokpuita Ordinary Ernest Victor Apau 1 June 2017
10 Hohoe Hohoe Municipal Andrews Teddy Ofori 1 June 2017
11 Keta Keta Municipal Godwin Edudji Effah 1 June 2017
12 Ketu North Dzodze Municipal Anthony Avogbedor 1 June 2017
13 Ketu South Denu Municipal Edem Elliot Agbewornu 1 June 2017
14 Kpando Kpandu Municipal Ernest Theophilus Quist 1 June 2017
15 North Dayi Anfoega Ordinary Kudjo Edmund Attah 1 June 2017
16 North Tongu Battor Dugame Ordinary Richard Collins Arku 7 January 2017
17 South Dayi Kpeve New Town Ordinary Ernest Patrick Mallet 1 June 2017
18 South Tongu Sogakope Ordinary Emmanuel Louis Agama 1 June 2017

De following districts bi now within de boundaries for de Oti Region wey dem formally create am on 15 February 2019.

Districts of the Oti Region
# MMDA Name Capital MMDA Type Chief Executive
1 Biakoye Nkonya Ahenkro Ordinary Comfort Attah
2 Jasikan Jasikan Ordinary Lawrence Aziale
3 Kadjebi Kadjebi Ordinary Michael Kofi Asiedu
4 Krachi East Dambai Municipal Patrick Jilima
5 Krachi Nchumuru Chindiri Ordinary Augustine Appiah
6 Krachi West Kete Krachi Ordinary Douglas Osei-Nti
7 Nkwanta North Kpassa Ordinary Jakayi Jackson
8 Nkwanta South Nkwanta Ordinary John Tarsun

Constituencies

[edit | edit source]

Dem gey 18 constituencies insyd de region after de Oti Region wey dem carve am out of it. Previously, Volta Region gey 19 constituencies insyd de election insyd December 2000 den 24 constituencies insyd December 2004 parliamentary election. Four new constituencies dem create am by de Electoral Commission prior to de December 2012 parliamentary election, wey eincrease de number for de constituencies to 26.

Education

[edit | edit source]

Universities

[edit | edit source]
  • Ghana Telecom University College (Now Ghana Communication Technology University)
  • University of Health and Allied Sciences
  • Evangelical Presbyterian University College
  • Ho Technical University
  • Princefield University College
  • Adonai University College

Nurses' Training and Colleges of Education

[edit | edit source]
  • Ho Nurses' Training College
  • Keta Nursing and Midwifery Training College
  • Hohoe Midwifery Training College
  • Akatsi College of Education
  • Peki College of Education
  • Holy Spirit College of Education
  • St. Francis College of Education
  • St. Theresa’s College of Education

Senior High Schools

[edit | edit source]
  • St. Paul's Senior High School (SPACO)
  • Some Senior High School (SOSEC)
  • Klikor Senior High Technical School (KLISTECH)
  • Bishop Herman College (BIHECO)
  • Kpando Senior High School
  • Keta Senior High Technical School
  • OLA Girls Senior High School (Ho)
  • Mawuko Girls' Senior High School
  • Mafi Kumase Senior High Technical School
  • Adidome Senior High School
  • Sogakofe Senior High School
  • Keta Business College
  • Wallahs Academy SHS (Ho)
  • Adaklu Senior High School, (Adaklu Waya)
  • Awudome Senior High School (AWUSCO), Tsito-Awudome
  • Ave Senior High School, Ave Dakpa
  • Ziope Senior High School
  • Mawuli Senior High School
  • St Prosper's College (HO)
  • Ideal College
  • Social Welfare Vocational Training Centre (SWEVCO), HO
  • Sonrise Christian High School
  • Abor Senior High School
  • Zion College
  • Tanyigbe Senior High School
  • Three Town Senior High School
  • Hohoe E.P Senior High School (HEPSS)
  • Vakpo Secondary School
  • Vakpo Secondary Senior High Technical
  • Kpedze Senior High School
  • Peki Senior High School
  • Shia Senior High School
  • Peki Senior High Technical School (Pestech)
  • Kpeve Senior High Technical School
  • Have Technical Institute
  • Anfoega Senior High School
  • Taviefe Senior High School
  • Agate Senior High School
  • Atiavi Senior High Technical School(Atiavi)
  • Alavanyo Senior High Technical School
  • E.P. Tech/Voc. Institute (Alavanyo)
  • Kpando Technical Institute
  • Leklebi Senior High School
  • Ve Community Senior High School (Ve Koloenu)
  • Tsito Senior High Technical School
  • Abutia Senior High Technical School
  • Sokode Senior High Technical School
  • St. Catherine Girls Senior High School
  • Wovenu Senior High Technical School, Tadzewu
  • Akatsi Senior High Technical School

Health

[edit | edit source]

De Volta Regional Hospital dey for Ho. Dem dey popularly call am as Trafalgar. De inception of de University of Health and Allied Sciences (UHAS) at Ho wey lead to it being redesignate as de Ho Teaching Hospital insyd 2019. Other government run health facilities insyd de capital bi de Ho Municipal Hospital den de Ho Polyclinic. Hospitals insyd de region dey include:

List of major hospitals in de Volta Region
District Location Hospital
Akatsi South Akatsi Akatsi District Hospital
St. Paul's Hospital
Ho Municipal Ho Ho Teaching Hospital
Ho Municipal Hospital
Ho Polyclinic
Hohoe Municipal Hohoe Hohoe Municipal Hospital
Keta Municipal Abor Sacred Heart Hospital
Keta Keta Government Hospital
Ketu South Municipal Aflao Ketu South Municipal Hospital
Kpando Municipal Kpando Margaret Marquart Catholic Hospital
North Dayi Anfoega Anfoega Catholic Hospital
North Tongu Adidome Adidome Hospital
Battor Catholic Hospital
South Dayi Peki Peki Government Hospital
South Tongu Sogakope Sogakope District Hospital

Togoland Congress

[edit | edit source]

De Togoland Congress (TCP) bi a political party wey dem form am insyd 1951 so say dem go campaign for de unification of de Ewe people insyd de British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state. Dem defeat de party insyd de May 1956 UN plebiscite insyd British Togoland, wey result in de unification of British Trans-Volta Togoland plus Gold Coast, wey later become independent as Ghana.

On 9 May 1956, dem conduct a vote go decide de future disposition for de British Togoland den French Togoland. De native den dominant ethnic group, de Ewe people, dem divide am between de two Togos. British Togoland inhabitants vote in favor give state union plus de Gold Coast, den de Togo Ewe state bi incorporated plus Gold Coast.

Dem bi vocal opposition for de incorporation of Togoland into modern Ghana, from de Ewe people wey vote (42%) against British Togoland, as de Ewe dem wan de unification of de Ewe people insyd British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state (modern Togo).

Recently, a campaign for de cessation for some part of de Volta Region from Ghana wey dem call demmaself "Western Togoland" wey dem dey lead by a group calling demmaself Homeland Study Group Foundation. De group lead by Charles Kormi Kudzodzi.

Tourism

[edit | edit source]
Template:Center
Aerial view from the north of the Adomi Bridge

Recreation areas

[edit | edit source]
Museum
  • Volta Regional Museum

Mountains

[edit | edit source]

Other Tourist Attractions

[edit | edit source]
Waterfalls
  • Tafi Agome Caves
  • Tafi Atome Monkey Sanctuary
  • Wli Waterfalls
  • Tagbo Falls
  • Amedzofe Falls
  • Biakpa Falls and Caves
  • Kpoeta waterfalls (at Ho West District)
  • Mount Afadja
  • Mount Gemi
  • Akpom Falls and limestone cave Logba Tota
  • Snake Village Liate Wote
  • Adidime waterfalls Klefe (at Ho Municipal)

Notable native citizens

[edit | edit source]
Notable native citizens of Volta
# Citizen Settlement
1 Erica Nego Ho
2 Jerry Rawlings Keta
3 Kofi Awoonor Wheta
4 Peter Bossman Ho
5 Prof. A.C. Kuma Leklebi
Ave Kludze Hohoe
Fiifi Fiavi Kwetey Nogokpo
7 Dzifa Ativor Abutia
8 Ephraim Amu Abenase
9 Komla Dumor Aflao
10 Togbe Afede XIV Ho
11 Stonebwoy Alakple
12 Mz Vee Dzodze
13 John Dumelo Hohoe
14 Philip Gbeho Vodza
15 Kofi Adjorlolo Klikor
16 Edem Dzodze
17 John Peter Amewu Hohoe
19 Esther Ocloo Peki
20 Joseph Edward Michel Atikpui

References

[edit | edit source]