Bukky Wright
Industry | film industry, cinema of Nigeria |
---|---|
Man abi wuman | wuman |
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Bukky Wright |
Orijina nem | Bukky Wright |
Famili nem | Wright |
Wen dem bon am | 31 March 1967 |
Ples wey dem bon am | Abeokuta |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor, politician, singa |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | University of Lagos |
Academic degree | bachelor's degree |
Wen e stat wok | 1996 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L484 |
Bukky Wright (dem bon am for 31 March 1967) na Naija aktres, biznes wuman an politishian. E get one fashion ples wey dem de kol Hause B Collection an a beauty spa wey dem de kol B Wright.
How e tek stat life an skul wey e go
[chenj-am | chenj-am for orijin]Bukky Wright papa na Kristian an im mama na Muslim an na Abeokuta im papa an mama de live. Bukky Wright go Unilag (University of Lagos) an get Bachelor digrie in Ekonomis. Bukky stat ha aktin karia in 1996.E don dey inside meni Nollywood fim of Yoruba an Inglish langwej. Bukky even dey inside Wale Adenuga's Televishon series Super stori. In 2014, Bukky Wright enta for di post of Honorable for Ogun State House of Assembly onda Social Democratic Party (SDP) wey forma govno Olusegun Osoba lid.
E pasonal life tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]Bukky Wright don mari an e get two son, Eniola an Gbenga.E bikom granma wen one of e pikin bon.
Politikal karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]In 2014, Bukky enta for di posishon of Senator in Ogun State House of Representatives onda Social Democratic Party.